Print this pagePrint this page

Oni Reason


[Chorus]
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your back meaningful oh oh oh oh
Meaningful eh eh eh eh… ebelebe
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your backa na miracle oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh… ebelebe

[Verse 1 – Tilla]
As we fall in we scatter the place
Na the gbedu make the dey craze
Oya go down low, low make money waste
Biko mana omo soweto

[Verse 2 – Davido]
Oh my baby let us connect yeah
Baby come collect eh
Then i wanna press your chest yeah
Make we make them vex e eh

[Bridge – Both]
I dey tell you eh, wetin you go collect
You dey form eh, baby no go forget
On a holiday baby you go forget
All the problems eh wey dey hold you for head

[Hook]
Bo ti bo bo ti
Asiko ni gbogbo things
Bo ti bo bo ti
Asiko ni gbogbo things

[Chorus]
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your back meaningful oh oh oh oh
Meaningful eh eh eh eh… ebelebe
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your backa na miracle oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh… ebelebe

[Verse 3 – Tilla]
This your body, omo e dey worry oh
This your body, omo e dey worry oh
Somebody call police, this girl want to kill person
Baby girl roll it, show me say you get person

[Verse 4]
Oh lekwa, olekwa olekwa
Eh eh olekwa, olekwa olekwa
She want ego but she ego
Baby elo? I go pay you lets go
Toh bad oh, omo toh bad oh
I swear i go chop you like you be salad oh

[Hook]
Bo ti bo bo ti
Asiko ni gbogbo things
Naijalyricszone
Bo ti bo bo ti
Asiko ni gbogbo things

[Chorus]
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your back meaningful oh oh oh oh
Meaningful eh eh eh eh… ebelebe
Oni reason, reason reason oni reason
Oni meaning, meaning meaning oni meaning
Your backa na miracle oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh… ebelebe